-
LYRICS___________________
Rorororo we'll be romancing.(Gedeme)
Lalalala you go like my thing
Badman magnom
Rorororo we be romancing(Gedeme
Lalalala you go like my thing [Hook/Chorus]
If you give your heart me eeeeeee
I go dedicate my life to you yeaaaaaah
If you give your heart me eeeeeee
I go dedicate my life to you uuu yeah [Verse 1]
I be junior Dangote
Anything wey you want I go pay
If I be dog you be my dompe
Giveu that fire magani soose
I be junior Dangote
Anything wey you want I go pay
If I be dog you be my dompe
Giveu that fire magani soose
Girl you came and you changed my life
I wanna make you my wife
I was a real badman
Sake of you now I lef that life
Girl you came and you changed my life
I wanna make you my wife
I was a real badman
Sake of you now I lef that life, hoyimaa [Hook/Chorus]
If you give your heart me yeaaaah
I go dedicate my life to you uuu yeah
If you give your heart me eeee yeah
I go dedicate my life to you uuu yeah [Bridge [x4]
Make put a ring on your finger
Girl make I take over [Verse 2]
I had One Abena
Two marry's
and Sekina dey stay for DC
Every girl come wanna taste me
Dem say the boy be tasty
Hey I no dey see dem sef
Girl make you never dey stress
You be my Pinna collada
Girl you be my taste
That’s why I dey pray pray pray
Say God go keep you for me
Only you dey fit satisfy me
I love it when you kneel and pray
I dey pray pray pray
Say God go keep you for me
Only you dey fit satisfy me
I love it when you kneel and pray
Kpa
Chorus] [Intro Repeated]
Rorororo we be romancing
Lalalala you go like my thing
Rorororo we be romancing
Lalalala you go like my thing- Kill'em in a million ways !!
Listen and download
Edem Dedication[download]