New Song[ Nsruma Naim-Flow -Bar 16] prod. by Awaga(Lyrics)
The wait for the much-anticipated song by Nsruma Naim Flow-Bar 16 is finally out. Listen to the song below and don't forget to Download and share.
Enjoy the lyrics below
Lyrics
NSRUMA NAIM
FLOW (BAR 16
Produced by Awaga
#Intro
StarLine music
Bra Naim
Today am breaking rules charley
I Don't really care about the news chaley
Roads blocks chao for the road but
So Long as My mind dey my Vim dey den charley I go
#khorus
Still flow still flow . Still flow still flow
Still flow still flow . Still flow still flow
Still flow still flow . Still flow still flow
Still flow still flow . Still flow still flow
#VERSE 1
Dem no wan mke I chop )mon pes3 m3 Didi
Dem no wan make I ch3r if I start den I PIPI
I distribute flows mew) branches W) kibi
Akatse mamobi warehouse in the city
So if I sleep sef
I still Go be loud in your speakers
I always dey || like the lining in your sneakers
Mohia hit songs mehia Jesus
Creepers I live in action moy3 dreamers
Mo rapi ah Dia mo nim ah ne punchlines 3nso mo landi da
are you AYITEY?
Eba no rap ah Nsruma mew) gold mine Abi so kind metumi aky3mo fifty
Yeah fifty
Bars.
I raise de bar to the next thing
And If you jump pass you be wizard or something
Awaga dis be bar sixteen or make I Still flow
(Repeat #khorus ) 2x
#Verse 2
I no dey rap I dey paint photo sentences
If you be color blind go blame your ancestors
Dis moves Dey pay my expenses
So I No dey punchlines I Dey punch senses
Dis moves I dey make
Me BIEGYA mu dum kraa still I go bake
Still concentrate as your girlf friend dey gaze.
Flow so scary your skeleton dey
shake
I focus to be on a track
Kill all this demons from front to the back
Ebe God I dey lean on in him I dey trust
So I Feed on the beats and I piss on the trash
I fit flow back to back and flow back to back
But I wan money first to fill my sack for bank
You Dey hate you Dey hate me Back 2 back
Bt Me Nyom dropi ah wo girl di bu atupa (how)
(REPEAT KHORUS) 2x
#outro
I jux dey try put myself on a starline Chaley
Nobody Dey
De only time dem go push u be wen dem wan push u back
But you no wad?
man no be God
Nsruma Naim-Flow -Bar 16] prod. by Awaga[Download]
STARLINE MUSIC !!!
Source: WWW.SEEBGH.COM